Q
QuickNDirty
Guest
What language is this?
https://www.bbc.com/pidgin/tori-48045206
https://www.bbc.com/pidgin/tori-48045206
Some kontri pipo di wanda, discussion full for social media as President Biya e social media call for national pride and unity for e kontri pipo.
Some comments di hail president Biya say na taim for join hands for one united kontri, some ask why de sudden social media activeness Mr President?
But odas di ask weti e don do for young pipo dem, say make e ask how ordinary Cameroonians di live and free pipo weh e lock for seka anglophone crisis de start national shiddon tok and fight corruption.